All Forums >> Love Corner >> Dating General

Distance Relationship (by deserve87)

 Coolsmile 
27-Sep-13 10:52 am
@Coolsmile: You fit swear if you no want make your boy friend get sure maga for Yankee. You self dey fall hands wella sis
instead wey u talk say u dey find distant relationship y u no kukuma talk say na MAGA u dey find? Lol. No dey make d pple outside our country think say we Nigerian ladies no be good type bcos we good well well
tell am oo!
i don tell am, na make God let am hear remain oooo. Guys abeg make una no dey spoil our face oooo. We Nigerian girls be beta chick ooooooo

 

 

 
 
 Babydovy01 (76)    (34 / F-MF / Nigeria)
27-Sep-13 10:53 am
@hornyoldgoat: So old dog really thinks he can handle ladies like a young blood hun? Don't make me laugh at you papi Lol
you know say dis tin way you dey call dis man naw no follow? Him never rich to born u? Abeg stop am, this one no follow again ooo.... Coolsmile abeg tell am befor i vex, cos na him 1st start dis thread oo!

 

 

 
 
 deserve87 
27-Sep-13 10:56 am
@hornyoldgoat: Old dog go to bed Lol

 

 

 
 
 Nyandiga (1)    (30 / F-M / Kenya)
27-Sep-13 10:58 am
Hahaha this thread is just Dope....
I Love it...Lool

 

 

 
 
 deserve87 
27-Sep-13 11:01 am
@Babydovy01: Old enough to born you girl not me!

 

 

 
 
 hornyoldgoat 
27-Sep-13 11:05 am
@deserve87: you still don't get it, do you? i've been up drinking for half the nite & i can still out-think and ovt-type you. you need to go back home to your mama, boy. tell her i said to wean you from her teat before she lets you out of her sight.

 

 

 
 
 Babydovy01 (76)    (34 / F-MF / Nigeria)
27-Sep-13 11:06 am
@Babydovy01: Old enough to born you girl not me!
i hear you... So jst stop!

 

 

 
 
 Coolsmile 
27-Sep-13 11:09 am
@hornyoldgoat: Old dog go to bed Lol
u must be out of ur senses, how could u talk to him like that? This forum doesn't welcome insult n u've got to be careful boy. How old are u that u're telling dovy that he's not old enough to be ur dad. Now i c that u're a disobedient boy n u lack manners

 

 

 
 
 Like3005 (4)    (59 / M-F / India)
27-Sep-13 11:11 am
Nothing wrong.

 

 

 
 
 Coolsmile 
27-Sep-13 11:12 am
@Babydovy01: Old enough to born you girl not me!
i hear you... So jst stop!
u don't need to hear him out, u've got to tell him d truth n let him listen to it bcos anyone that is old enough to be ones parent should be given d respect no matter what, not just ones parents alone. Though d truth is always bitter

 

 

 
 
Jump to page:  
Quick reply:

[Smilies]

RULES:
  • Be respectful at all times.
  • Be mature and act like an adult.
  • Respect different points of view.
  • Discuss ideas, not specific users.
  • Don't get personal.
  • No profanity.
  • No drama.
  • No thread hijacking.
  • No trolling.
  • No spamming.
  • No soliciting.
  • No duplicate posting.
  • No posting in the wrong section.
  • No posting of contact information.
  • Be welcoming to new users.
Repeated violations of the above will result in increasing temporary bans from the forum and an eventual permanent ban from the site. Basically, just be friendly and neighborly and all will be well.
Similar threads:
Top
Home
Give us feedback!

Login:

* Username:

* Password:

 Remember me


Forgot?