Page 1 of 2
All Forums
Who are you looking for??? (by Babydovy01)
If Yemi Alade is looking for Jonny, Olu Maintain is looking for Fatima, Wizkid is looking for Caro, Nigeria Government is looking for chibok girls, who are you looking for...:)??
@pinket: hehehe no b small tin ooh..... Ok na me dey look 4.. Carlos Slim Helu...;)
@pinket: you na big sis na... So take d first make me take second..:) but hope say u knw say Carlos na him bin hold d flag 4 last 4years?
@Babydovy01: shuoooo!!!!... E don push Gates comot 4cona?... U sure?..check am well..my Oga still stand gidigba for ground..lol
@pinket: hehehe na dis yr ur oga push my own oga comot back ooh...
@pinket: Hmmmm I follow you dey look for am too my dear...LoL
Quick reply:
RULES:
- Be respectful at all times.
- Be mature and act like an adult.
- Respect different points of view.
- Discuss ideas, not specific users.
- Don't get personal.
- No profanity.
- No drama.
- No thread hijacking.
- No trolling.
- No spamming.
- No soliciting.
- No duplicate posting.
- No posting in the wrong section.
- No posting of contact information.
- Be welcoming to new users.
Login: