All Forums
Help411 (by bentleyboy31)
@impeccablesossy: my dear na so I see d thing too ohhh, and d story no finish sef.. Him fall down still come get energy hold hin phone type wetin hin type here hahahaaaa... I beg make people so suspect us as we dey speak pidgin here ohh hahahaaaa
@impeccablesossy: mek u n bbmelody no carry laff kill me for hia..a beg take am jejely de break DAT grammar b4 dem tink say n anoda tin we de yarn
@pinket: hahahahaha.......ok ma.....mum has spoken!
@bbmelody: sisi how far..tek am softly de blow dis opata..for hia dem say if u wan yarn una grama Mek una Carry am go una contri side..for corner..ahhaaa for dia u fit blow any tin wey u wan blow..but if u blow am for hia ..hmm dem go tink say na woka u dey tell them
..na dunce u wan carry follo bodi be dat..sofly sofly
..na dunce u wan carry follo bodi be dat..sofly sofly
@pinket: haahhaaaaa no mind me jare my dear... I beg fear don dey catch me as we dey yarn this our pidgin ohhh... I don change language ohh.. Pinket dear I hope you cool and I do wish you Α lovely Month lol
To many bad photos and bad threads along with them but whom am i to judge , and i dont know how to change it sorry for this thread im new to this :"( and i feel like i got a bad vibe from this
@sweetnspice: sorry for the bad thread i didnt know everybody would see this please for give , i appoligize for my mistak :'( please help me change it i dont know how , and the e-mail its a bad i for got the password to that account to varify my acc. here and i want to change it to my new e-mail account but ur system says INVALID, please help me and forgive me for the bad thread Sinserly: bentleyboy31
Shes deleted...and you cant delete threads....and I cant help you with the rest because I have no idea what you mean.
Quick reply:
RULES:
- Be respectful at all times.
- Be mature and act like an adult.
- Respect different points of view.
- Discuss ideas, not specific users.
- Don't get personal.
- No profanity.
- No drama.
- No thread hijacking.
- No trolling.
- No spamming.
- No soliciting.
- No duplicate posting.
- No posting in the wrong section.
- No posting of contact information.
- Be welcoming to new users.
Login: