Page 1 of 1
All Forums
Watching a football Match (by stephen153)
Assuming you are watching
football match at a viewing centre,
Chelsea vs Man U. A guy just
walked in and sat next to you and
the following conversation ensue.
D guy: Bros how fa? Na match
them dey play?
You: Yes nau. Shebi na im u dey
watch.
D guy: Ok. Abeg who dey play?
You: Na im be dat na. Chelsea vs
Man U.
D guy: oh ok. Abeg who wear
blue?
You: Na chelsea wear blue.
D guy: owk who com wear red?
You: oooh c am nau, na Man u.
D guy: owk no vex. Ehm bros na
1st half abi second half.
You: chai guy na wa 4 u o. Na 1st
half nau.C am, na 20minutes bros.
D guy: oh ok. Bros abeg wetin be
scores?
You: come guy. Na 0-0 na. shebi
na im we dey watch.
D guy: oh oh oh ok 0-0. . Abeg
who *** get zero?
What next are you going to do?
football match at a viewing centre,
Chelsea vs Man U. A guy just
walked in and sat next to you and
the following conversation ensue.
D guy: Bros how fa? Na match
them dey play?
You: Yes nau. Shebi na im u dey
watch.
D guy: Ok. Abeg who dey play?
You: Na im be dat na. Chelsea vs
Man U.
D guy: oh ok. Abeg who wear
blue?
You: Na chelsea wear blue.
D guy: owk who com wear red?
You: oooh c am nau, na Man u.
D guy: owk no vex. Ehm bros na
1st half abi second half.
You: chai guy na wa 4 u o. Na 1st
half nau.C am, na 20minutes bros.
D guy: oh ok. Bros abeg wetin be
scores?
You: come guy. Na 0-0 na. shebi
na im we dey watch.
D guy: oh oh oh ok 0-0. . Abeg
who *** get zero?
What next are you going to do?
Page 1 of 1
Quick reply:
RULES:
- Be respectful at all times.
- Be mature and act like an adult.
- Respect different points of view.
- Discuss ideas, not specific users.
- Don't get personal.
- No profanity.
- No drama.
- No thread hijacking.
- No trolling.
- No spamming.
- No soliciting.
- No duplicate posting.
- No posting in the wrong section.
- No posting of contact information.
- Be welcoming to new users.
Similar threads:
Login: