All Forums >> General >> Funny Jokes & Humor

Riddles (by Coolsmile)

 Babydovy01 (76)    (34 / F-MF / Nigeria)
6-Aug-13 10:46 pm
Fine girl, hw u dey?
i dey fine? Guy na my side u dey b4 u go where u dey? No vex o
lol sis him stil dey ur side oo

 

 

 
 
 Coolsmile 
7-Aug-13 4:49 am
Fine girl, hw u dey?
i dey fine? Guy na my side u dey b4 u go where u dey? No vex o
lol sis him stil dey ur side oo
*smile* u know y i ask am that question? Na bcos of d way wey him take greet me n i no say na only Naija guy fit salute me like that. But him profile talk say him no dey Naija na him make me ask am say she na Naija him dey b4 him go that side.

 

 

 
 
 Babydovy01 (76)    (34 / F-MF / Nigeria)
7-Aug-13 8:22 am
Fine girl, hw u dey?
i dey fine? Guy na my side u dey b4 u go where u dey? No vex o
lol sis him stil dey ur side oo
*smile* u know y i ask am that question? Na bcos of d way wey him take greet me n i no say na only Naija guy fit salute me like that. But him profile talk say him no dey Naija na him make me ask am say she na Naija him dey b4 him go that side.
him stil dey 9ja look him profile wela u go see say na 9ja code;)

 

 

 
 
 Coolsmile 
7-Aug-13 10:48 am
@Babydovy01: na him be say na yy guy him go be

 

 

 
 
 sweetmel 
7-Aug-13 10:52 am
@Babydovy01: na him be say na yy guy him go be
wat u me an sis bot him lol...

 

 

 
 
 Coolsmile 
7-Aug-13 10:59 am
@sweetmel: don't mind that guy, i don't seems to trust him. Anyway how are u doing?

 

 

 
 
 sweetmel 
7-Aug-13 11:19 am
@Coolsmile: I'm good sis :)

 

 

 
 
Quick reply:

[Smilies]

RULES:
  • Be respectful at all times.
  • Be mature and act like an adult.
  • Respect different points of view.
  • Discuss ideas, not specific users.
  • Don't get personal.
  • No profanity.
  • No drama.
  • No thread hijacking.
  • No trolling.
  • No spamming.
  • No soliciting.
  • No duplicate posting.
  • No posting in the wrong section.
  • No posting of contact information.
  • Be welcoming to new users.
Repeated violations of the above will result in increasing temporary bans from the forum and an eventual permanent ban from the site. Basically, just be friendly and neighborly and all will be well.
Similar threads:
Top
Home
Give us feedback!

Login:

* Username:

* Password:

 Remember me


Forgot?